Upcoming Artist
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
One be upcoming artist I no kill persin
(Shey I kill persin?)
If I drop to single, i no get budget, na to beg persin, (abeg abeg)
Never chop today, I fi tear persin, (Backhead, backhead)
If i hear "exposure" wahali I fit clear persin, (on god, on god)
I be upcoming artist
Steady praying make i blow like i be mantis
Dem dey die for the show, like i be Travis
I dey give dem go slow i dey cause traffic
Anytime wey i drop dem dey ask who be this
Cos the boy too hot and the boy too crisp
see lyrics >>Similar Songs
More from NEHiii
Listen to NEHiii Upcoming Artist MP3 song. Upcoming Artist song from album Upcoming Artist is released in 2022. The duration of song is 00:01:22. The song is sung by NEHiii.
Related Tags: Upcoming Artist, Upcoming Artist song, Upcoming Artist MP3 song, Upcoming Artist MP3, download Upcoming Artist song, Upcoming Artist song, Upcoming Artist Upcoming Artist song, Upcoming Artist song by NEHiii, Upcoming Artist song download, download Upcoming Artist MP3 song