Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Adole - Shatta Wale

...

….

She get the juice wey every man want ..

she get the source oo

You go lick your finger…

Finger …finger

I say she get tattoo for neck oo naughty gal …

Ahhh… ah

Naughty… naughty gal

I say she get tattoo for neck oo naughty gal

Ahhh.. ahh

Naughty naughty gal

Don’t ask me how I dey mind my business

Money for my pocket that be my fitness

So make we dey tire but we no dey watch system

Many problems ano go fi list them

Adole dey shake dem bum

She wan no money if you no get gold

Body shine like gold

She say she want to reach her goals

This year …

Adole… she dey do ein potto spot

Accra or Lagos

Don’t ask me how I dey mind my business

Adole…say she get business badness

Dubai or London

Don’t ask me how I dey mind my business

Naughty gal

Ehhh… eh

Naughty naughty gal

I say she get tattoo for neck oo

Naughty gal

Ahhh ah ahhh

Naughty naughty gal

Yeah .

She a di gal with one time moment

She inner high time moment

Only the money caan control her

Vacation for Trinidad

Money pilop inner lui bag

She love the fendi and Gucci shark

Don’t ask me how I dey mind my business

Adole

Dey do ein potto spot

Accra or Lagos

Don’t ask me how I dey mind my business

Adole

Say she get business badness

Dubai or london

Don’t ask me how I dey mind my business

Naughty gal

Ehhh ehh

Naughty naughty gal

I say she get tattoo for neck o

Naughty gal

Ehhh eh ehhh

Naughty naughty gal

Yeah

She get the juice wey every man want ..

she get the source oo

You go lick your finger…

Finger …finger

I say she get tattoo for neck oo naughty gal …

Ahhh… ah

Naughty… naughty gal

I say she get tattoo for neck o

Naughty gal

Ehh eh ehhh

Naughty naughty gal

Don’t ask me how I dey mind my business

Money for my pocket that be my fitness

So make we dey tire but we no dey watch system

Many problems I no go fi list them

Adole dey shake them bum

She want no money if you no get gold

Body shine like gold

She say she want to reach her goals

This year

Adole

dey do ein potto spot

Accra or Lagos

Don’t ask me how I dey mind my business

Adole

Say she get business badness

Dubai or London

Don’t ask me how I dey mind my business

Naughty gal

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status