Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Huum Hmmm


Omo (Omo)

Na 2024 we dey oo

No Gree for anybody

This year eh we go make money at the point wey even ritualists go dey ask us say guy what is the update

You no believe, Oya rest


Hahahaha

Dem Dead dead dead dead dead

Wey (Wey)


Na 2024 we dey

I no go gree I no go gree

Na 2024 we dey

I no go gree I no go gree

2024 Nay3wom

Mempene mentwe

2024 N'ay3wom huh

Mempene mentwe


Afeyi y'ebenia sika realest FC

Make we no dey rush because we go hit our target

No need to dey enter many panels

Nyame w)h) Nyame w)h) I dey tell you

Stick around

No dey rush

Na me dey run am

On a low

Why you think say them dey call me Deewise Nation

Na dey things wey I don nurture

I no dey cap

If I dey lie

Ask Mr Meeyoung

Him no dey matter

How we dey run am

On a premium

For Lasgidi

Na so my ex tell me last 2 years say

If I leave her

She go die


Na 2024 we dey

Omo you no go believe say I see her werey dey twerk on Tiktok yesterday

I no go gree I no go gree

Na 2024 we dey

I no go gree I no go gree

2024 Nay3wom

Mempene mentwe

2024 Nay3wom

Mempene mentwe


Alright I want take wuna enter one of my vibes

This one na my fans thoughts

I want bring am out for wuna

Dee is wise in his Nation

The Nation we wise

Na e make dem the call me Deewise Nation

You know dey matter hahaha

Love me quick because I have no lover

If you need pickup line make you call dispatch line

Ha

My oga say make I no enter disgrace

But swear down I get dey Grace

Even president for Yokes Nation don give up

Because of this Deewise Nation

Even dey babe wey comot from Deewise Nation don return back to this New Nation

Omo don tire

Make I go chop so that I go get power

Hhhhhhhhh


Boomplay (Boomplay)

Huh

Boomplay (Boomplay)


Na 2024 we dey

I no go gree I no go gree

Na 2024 we dey

I no go gree I no go gree

2024 Nay3wom

Mempene mentwe

Afe Wei hw3 y3mpene

2024 N'ay3wom

Mempene mentwe


Mentwe

Na 2024 we dey (mentwe mempene mentwe)

I no go gree I no go gree (Afe Wei hw3 y3mpene)

Na 2024 we dey

I no go gree I no go gree

2024 Nay3wom

Mempene mentwe


Omo Bankz I dey go Live on Boomplay

Come fly me with Lion abeg


Hahaha

Bro okay bro make I go recharge

I dey come

Make I go recharge (make I go recharge)

E don burst

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status