Away Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2017
Lyrics
Away - P-Square
...
oh no!
oh no!
e like it how ma tell ya
if i tell you say girl i love you (i love you)
see the men dem dem a want you
but i need you
i say make i tell you what you don't know
say many many don blow
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don't know
cuz now we get many many i do's
wey get plenty ashebi (e like it how ma tell ya)
anything wey man do
plenty plenty eyes dey see
pls, don't leave me girl(x2)
if you hold me tight i go treat you right eh
girl if any man put asunder (away)
thunder no go turn down (away)
right now we no go run down (away)
we go join bumber to bumber (away) (repeat)
some of dem no dey package
forget about the marriage
no be all about the money, money
e go vanish
but na true love go dey humble you (humble you)
no do gra gra good luck go dey sample you
yea yea
so if i tell you say girl i love you (i love you)
see the men dem dem a want you
but i need you
i say make i tell you what you don't know
say many many don blow
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don't know
cuz now we get many many i do's
wey get plenty ashebi (e like it how ma tell ya)
anything wey man do
plenty plenty eyes dey see
pls, don't leave me girl(x2)
na where the barger dey
fire burn them now again
you see none of them
they wish you well oh
only true love go dey humble you
no do gra gra good luck go dey sample you e yeah
so if i tell you say girl i love you (i love you)
see the men dem dem a want you
but i need you
i say make i tell you what you don't know
say many many don blow
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don't know
cuz now we get many many i do's
wey get plenty ashebi (e like it how ma tell ya)
anything wey man do
plenty plenty eyes dey see
pls, don't leave me girl(x2)
if you hold me tight i go treat you right eh
girl if any man put asunder (away)
thunder no go turn down (away)
right now we no go run down (away)
we go join bumber to bumber (away) (repeat)
e like it how ma tell ya
e like it how ma tell ya..